Shalewa, Song by Femii and Superwozzy.
With the right feature, a joint work could yield a tremendous melody for even a dying/diseased mood.
Ride that mood with “Shalewa” by Femii ft Superwozzy.
Download or Listen to “Shalewa” below:
Shalewa Lyrics
INTRO
Femii ( Femii tun tide pelu gbedu)
Wozzy ( odidi omo…… children)
VERSE 1
This gal am craving for
She no like me
She no fit call me hon
You know am in love with you
You know have been waiting to rock with you oh no oh
Why you Dey do me wayo?
Why you Dey make me ji soro oh no no
Kan ma wi tenu won
Awon naa mon kan maa so tiwon oh no oh
PRE-CHORUS
Ahhhh ahhhh ahhhh baby I go love o o o e
I go love oh oh
Ahhhh ahhhh ahhhh baby I go love o o o e
I go love oh oh
CHORUS
Shalewa jomiloju (Shalewa jomiloju)
Shalewa burst my brain o (Shalewa burst my brain oh)
Shalewa gbemi naaro
Shalewa do me things have never seen gal
Shalewa jomiloju (Shalewa jomiloju)
Shalewa burst my brain o (Shalewa burst my brain oh)
Shalewa gbemi naaro
Shalewa do me things have never seen gal
VAMP
Ekuemu gal you gimme love wey I never see
I say, Ekuemu gal you gimme love I go never leave you gallllllllll
Ekuemu gal you gimme love wey I never see
I say, Ekuemu gal you gimme love I go never leave you gallllllllll
VERSE 2 (superwozzy)
Oloun ah ah
Wo….wo wozzy
If you want my vibe you can have it ( have it)
Cause I get the wave like tsunami (tsunami)
Gbori lemi laya kosun maami ( oloun)
Go to war with you like an army
I know you want the money and designer (signer)
And I gat the Gucci and the Zara ( opoor)
Duro dede koshe dada (oloun)
Tan ba gbori wa
Maje koye won pe moni gbana
You gat me in my feeling gal
And am feeling crazy
You could be Beyoncé and I be you jay z
You could be energy when am feeling lazy
Cause you’re my woman, you’re my gal and my lady
Give you everything wey you want (Amen)
Pray your soup no go lack salt (Amen)
Aniri Ogun failure for result
Ki afara to ja omo ope ti catapult ( gbera)
Ohh